LetsSingIt the internet lyrics database
en
1
picture

"Zombie" Lyrics

5.0 / 5
Song updated, review now!
Chorus 2x
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)

Verse 1
Zombie no go go, unless you tell am to go (Zombie)
Zombie no go stop, unless you tell am to stop (Zombie)
Zombie no go turn, unless you tell am to turn (Zombie)
Zombie no go think, unless you tell am to think (Zombie)

Repeat Chorus 2x

Verse 1
Zombie no go go, unless you tell am to go (Zombie)
Zombie no go stop, unless you tell am to stop (Zombie)
Zombie no go turn, unless you tell am to turn (Zombie)
Zombie no go think, unless you tell am to think (Zombie)

Repeat Chorus 2x

Verse 2
Tell am to go straight - joro, jara, joro
No break, no job, no sense - joro, jara, joro
Tell am to go kill - joro, jara, joro
No break, no job, no sense- joro, jara, joro
Tell am to go quench - joro, jara, joro
No break, no job, no sense- joro, jara, joro
Go and kill - joro, jara, joro
Go and die - joro, jara, joro
Go and quench- joro, jara, joro
Put am for reverse - joro, jara, joro
Go and kill - joro, jara, joro
Go and die - joro, jara, joro
Go and quench - joro, jara, joro (3x)

Joro, jara, joro - O zombie way na one way (3x)
joro, jara, joro - oh

Verse 3
Attention
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)
Quick march
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)
Slow march
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)
Left turn
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)
Right turn
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)
About turn
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)
Double time
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)
Sa-lute
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)
Open your hat
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)
Stand at ease
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)
Fall in
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)
Fall out
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)
Fall down
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)
Get ready
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)

Ha-lt
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)

Repeat Verse 3

Repeat Chorus till fade

? Fela Anikulapo Kuti
song info:
Verified yes
Language
Genre
Rank
Duration00:12:25
Charts
Copyright ©F.K.O. Music, BMG Rights Management, EMI MUSIC PUBLISHING FRANCE, BMG VM MUSIC FRANCE
WriterKuti Fela Anikulapo
Lyrics licensed byLyricFind
AddedSeptember 10th, 2012
Last updatedMarch 8th, 2022
About

Album Details

Video

Songs you may also like

Fela Kuti
Similar genre
Popular on LetsSingIt
New on LetsSingIt
show all Fela Kuti songs
show more songs with similar genre
show this week's top 1000 most popular songs
show all recently added songs

Contributors

leaderboard
activity

Comments (0)