LetsSingIt इंटरनेट गीत डेटाबेस
hi
1
Song updated, review now!
(The ELEMENTS)
(Oh Dj play that again)

Shey you never hear
About the things wey happen there
Abi your eye never clear
Mankind so wicked
Let's talk about my government
Open your mind and your ears
Wetin happen
Shey na jazz o
Make my people suffer suffer
All their nyanshes don dey open
Everything don scatter scatter

Twentieth of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so water o, water runaway my eye
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder

The Chief of Staff, the commander
And the army wey carry order
Mr. President, Mr. Governor
Godfather, gbo gbo ijoba
All your atrocities
All of your corner corner
Make all the deadbody disturb you for your dreams

The money wey you thief yapa for your azza
You don turn our graduates to common beggars
All the book them go no matter
'Cause you no go get job if you no know Godfather

The Chief of Staff, the commander
And the army wey carry order
Mr. President, Mr. Governor
Godfather, gbo gbo ijoba
All your atrocities
All of your corner corner
Make all the deadbody disturb you for your dream

Twentieth of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so water o, water runaway my eye
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder

We give them many chances
Dem fail my people
And When we cry for justice
Them kill my people
Walahi all of you
Their lives are on you
We no go ever forget all the youths
Wey die for tollgate

Ahh, ay, ahh, ay, water runaway my eye
Ahh, ay, ahh, ay, water runaway my eye

No problem, no problem
Everyone stay down, stay down, stay down
(Let the boy, let the boy get off the light)
How this one survived, other people, ah, they'd be shot and killed

Twentieth of October 2020
song info:
सत्यापित yes
भाषा: हिन्दी
शैली
पद
समयांतराल00:03:33
चार्ट
कॉपीराइट ©Universal Music Publishing Group, Kobalt Music Publishing
लेखकDamini Ebunoluwa Ogulu
गाने के बोल लाइसेंस द्वाराLyricFind
जोड़ाOctober 29th, 2020
आखरी अपडेटMarch 6th, 2022
के बारे में

अलबम विवरण

वीडियो

गाने भी आपको पसंद आ सकते हैं

Burna Boy
Similar genre
Popular on LetsSingIt
New on LetsSingIt
show all Burna Boy songs
show more songs with similar genre
show this week's top 1000 most popular songs
show all recently added songs

योगदानकर्ताओं

लीडरबोर्ड
गतिविधि

टिप्पणियाँ (0)